• S7 E1: Sabi and Sons
    Feb 13 2026

    Send a text

    #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.

    Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️.

    Na legacy matter we wan sabi today.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    Show More Show Less
    53 mins
  • S6 E6: Favor Bank
    Jun 19 2025

    Send us a text

    #SabiNation, No be all help be help o... some na strategy 😁. Dis week on How Una See Am, we dive into the dark side of favors: when kindness get strings wey fit choke you. Some people no dey help you... dem just dey invest in how to later control you. #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm #PodcastAlert #ManipulativeFavorBanking #EmotionalBoundaries

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix
    Show More Show Less
    44 mins
  • S6 E5: Emotional Quotient
    May 23 2025

    Send a text

    #SabiNation, today we talk about pipo we all of us grow for age but many nor grow or mature for dia emotions and behaviour ... #howunaseeampodcast #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    Show More Show Less
    33 mins
  • S6 E4: Borrow Borrow
    May 2 2025

    Send a text

    #SabiNation, today we talk about loans and how e don easy for pipo to borrow money and the kin things the loan companies dey do wen dem wan collect dia money back... #howunaseeampodcast #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    Show More Show Less
    50 mins
  • S6 E3: Dis Autism - How we suppose see am?
    Apr 25 2025

    Send a text

    #SabiNation, as April na Autism Awareness Month, we sey make we put mouth for the matter based on street and also, we wan encourage everybodi to learn more about Autism, make we all fit support these vulnerable pipo for our society... #howunaseeampodcast #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    Show More Show Less
    38 mins
  • S6 E2: ehM ehM ehM
    Apr 18 2025

    Send a text

    #SabiNation, today, we talk about dis financial magomago wey dem dey call ponzi scheme, as di internet dey hot with pipo we carry money put for CBEX... #howunaseeampodcast #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    Show More Show Less
    35 mins
  • S6 E1: Betting
    Apr 4 2025

    Send a text

    #SabiNation, welcome to season 6 of una ogbonge tok tok show, how una see am podcast, today we torchlight di matter of betting and di danger wey e pose to our young ones... #howunaseeampodcast #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2025 Mix

    Show More Show Less
    47 mins
  • S5 E10: Wetin be your 'ship?
    Apr 3 2025

    Send a text

    #SabiNation, today we ask one big question, "wetin be ur 'ship?" which one yu dey for inside? na companionship? situationship? friendship? abi partnership? For real, wetin be ur 'ship?... #howunaseeampodcast #femiandmaazi

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    • Afrobeat 2023 Mix
    Show More Show Less
    54 mins