How Una See Am Podcast cover art

How Una See Am Podcast

How Una See Am Podcast

By: Femi and Maazi
Listen for free

Dis na Ogbonge pidgin talk talk show wey we dey host ontop podcast to talk about plenty things wey dey affect us as a people and our community. The hosts for dis talk talk show na two brothers, Femi and Maazi.

© 2026 How Una See Am Podcast
Political Science Politics & Government
Episodes
  • S7 E3: We Still Literate?
    Feb 27 2026

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, dictionary talk say general knowledge na broad knowledge wey carry facts from many different subjects.

    Today for How Una See Am Podcast, we dey talk about general literacy, how general knowledge don degrade, and how e dey affect us as a people, especially this new generation.

    We look literacy from the angle of general knowledge, no be just to read and write, but to really understand things about our environment and the world at large.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    Show More Show Less
    1 hr
  • S7 E2: Food is Ready
    Feb 20 2026

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, you remember that wooden board wey dem dey drop for front of buka… “FOOD IS READY”? 🍲🔥 No freezer. No microwave. Everything fresh from that morning market.

    Dis week for How Una See Am, we dey compare that old school fresh buka life with this our fast food, frozen and processed generation 😅. Wetin really change? Who dey pay the price, our belle or our convenience?

    From Benin City memories to modern restaurant reality, we dey talk health risks, fresh food benefits, and the better choices we fit still make today.

    Na body matter we wan sabi today.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production
    Show More Show Less
    52 mins
  • S7 E1: Sabi and Sons
    Feb 13 2026

    Send us Fan Mail

    #SabiNation, e get why many African businesses no dey pass papa hand reach pikin hand 🤲🏾… meanwhile for obodo oyinbo, dem don dey train junior CEO since nursery 😅.

    Dis week for How Una See Am, we dey break down why generational business transfer dey hard for our side, and how the West dey run am like relay race baton handover 🏃🏾‍♂️➡️🏃🏼‍♂️.

    Na legacy matter we wan sabi today.

    #howunaseeampodcast #femiandmaazi #HowUnaSeeAm

    Watch the Full Video on YouTube

    To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

    Facebook: How Una See Am Podcast
    Instagram: @officialhusapodcast
    Twitter: @HusaPodcast
    YouTube: How Una See Am Podcast

    Una fit also call our number +1 (240) 459-8365 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

    **Music Credits:

    • UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production

    Show More Show Less
    53 mins
adbl_web_anon_alc_button_suppression_t1
No reviews yet